kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oboy perry - bum bum كلمات أغنية

Loading...

intro:
fire burn dem, bum bum clerk
you hear me (ha ha)
for the girls dem
oboy perry (perrrry)

your body
your body
your body oooh
your body
your body ohh
(another banger)
soji ji

chorus:
mo feeli gan gan
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o
mo feeli gan gan (feeli feeli)
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o
another level wey we deyyy yo
another level wey we deyyy yo
alright, oboy perry yeah
for the girls dem
okay, baby girl you dey feel am now oh
another level wey we deyyy yo
oboy perry verse :
eh, emi na bad man
then i set fine
when i step inna the hood
she dey burst lines
baby girl, with your fine face
make you come to the daddy lemme pay fine
for your bum bum
and am liking the way you dey smile for me
make you shake that ting for big daddy
she never cares anybody wey go dey by her
i go spend the money, make i cash on you
shey you’re liking the boy
now you know the way
that we show up
for this party, she dey shakey that bum bum
make the boys wanna pay fine
yeah, you’d be the kind person wey i like
make i take you to daddy and mommy naw
shey you’re feelin’ the boy the way we dey go far
i be the rapstar, she don dey like me (like me)
chorus:
mo feeli gan gan
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o
mo feeli gan gan (feeli feeli)
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o
another level wey we deyyy yo
another level wey we deyyy yo
another level wey we deyyy yo
another level wey we deyyy yo
philomina o, this your backer oh oh
ona kpa kala mi chi o
e dey make me dey manyo manya o
i dey want you oh
girl na you i dey want i dey wanti o
i no fit leave you o
i no fit let you go oh oh

chorus:
mo feeli gan gan
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o
mo feeli gan gan (feeli feeli)
see her dey bum bum
every time, she dey make me run come
putti ma lo jon’
me i dey wan come o (x2)

philomina o
oh philomina o
oh philomina ohh
oh feel it feel it feel it ohhh
philomina oh
philomina oh
philomina oh
oh philomina ohh
oh feel it feel it feel it ohhhh
_________

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...