
obeddino - blessings (freestyle) كلمات أغنية
Loading...
it’s obeddino
(let me be)
verse 1
n0body cares about your shoes
polish ham wear go wayo
you just dey sleep till day break
n0body go give you food chop
dem never tell you who i be so
i be young boy for the street oh
wey dey hustle i f_ck every sh_t off
f_ck every b_tch up
f_ck every snitch up
i never give up oh
chorus
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
me i don dey wait tey tey
me i no fit lie dele
shey you go fit to race
abi make i play to stake
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
me i don dey wait tey tey
me i no fit lie dele
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
كلمات أغنية عشوائية
- twikipedia - chronic كلمات أغنية
- юлия савичева (yulia savicheva) - скажи мне (tell me) كلمات أغنية
- crossbone skully - evil world machine كلمات أغنية
- k i n g d o m & vorstell - grasp on to life كلمات أغنية
- k3 - kampioen كلمات أغنية
- juice wrld - make believe ( og studio verse ) كلمات أغنية
- fleece flower - изгнанник (exile) كلمات أغنية
- dollie de luxe - the executioner كلمات أغنية
- ylawi - ready كلمات أغنية
- rasmus gozzi - håll käften kärring كلمات أغنية