o.t live - pala lyrics
o.t live : intro
ehen ehen ehen
a e a a a a
fireman flow
o.t live : hook
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom boom
boom boom boom
boom boom boom
o.t live : verse 1
pala pala move like castro
o.t take the lead then the rest can follow
i have been in the north dan amino kano
so when i say move, i know amino can o
cynthia on a low say she like to swallow
hit that on the deck like my bro from cairo
still remember nights wey we no get claro
but now we dey ball but no john agaowa woah
see as we dey move all night o
make you move your knee like person wey don kpo
you no get money but you don be uncle
so no lose self cause that sh_t be uncool
live too sweet for person wey don cum
na person wey die na im lose for junction
me no get time to dey throw no tantrum
but my team higher, cause o.t e don conquer
o.t live : hook
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom boom
boom boom boom
boom boom boom
o.t live : verse 2
doubt so expensive even i can’t afford it
in a couple of years i would be up on the forbes list
girls dem ah med and them mad cause the flow
if no be god i for mad when i flow sick
d_mn but depression fit to k!ll a man
the party don dey hot oya jump around
na god gimme light wey i bless this sound
and na this still light wey dey help me hold my woah
see as we dey move all night o
make you move your knee like person wey don kpo
you no get money but you don be uncle
bros no lose self cause that sh_t be uncool
live too sweet for person wey don come
na person wey die na im lose for junction
me no get time to dey throw no tantrums
but my team higher, cause o.t don conquer
o.t live : hook
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom
pala pala boom boom boom
boom boom boom
boom boom boom
كلمات أغنية عشوائية
- therealabdulaziz - the beginning lyrics
- yung lord fine$ - a romantic poem 4 u (interlude) lyrics
- lance rodriguez - feel the bass lyrics
- seizamy - отражение мира (reflection of the world) lyrics
- sorry4brain2swag - ремень lv (remix) (belt louis vuitton) lyrics
- ratie - risky life lyrics
- thirty seconds to mars - never not love you lyrics
- quentin lovejoy - famous grass homes lyrics
- umberto longoni - mi ricordo di te lyrics
- midwxst - too fed lyrics