kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

niki tall – joy كلمات اغاني

Loading...

haa!!! mr niki tall baby!! ahh!!
a good conscience is a good pillow.
so why you learn fake smile for your mirror

its been a long time you no call your fellow
but when d money dey you start to d follow
and by dis time when e dey you dey like am
true love for dis life no fit buy am
remember d days when boys were not smiling
now we are side by side we are shining
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi
ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy
koseni to mo la, n-body knows tomorrow
even the life that we live e dey borrowed
you no dey see me, nigbayen ti mi o lowo
you go surprise when you see the ladies go low
o underrate, omo wipe moma make ee
gbogbo record teti make moma break ee
ma celebrate etu maje ninu cake ee
i stand gidigba, ko se ni to le shake ee
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi
ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy
3 repeat verse 1
for you mind i go repeat am
a good conscience is a good pillow.
so why you learn fake smile for your mirror
its been a long time you no call your fellow
but when d money dey you start to d follow
and by dis time when e dey you dey like am
true love for dis life no fit buy am
remember d days when boys were not smiling
now we are side by side we are shining
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi

ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...