
nú baby - masta jam كلمات أغنية
over sabi dey k!ll person
i no dey lie
i hope you dey learn lesson
so bobo shine your eye
mo jaiye till 6:30
because i know my time
i hope you go learn lesson
over sabi dey k!ll person
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
won se’danwo
mo tin na’wo
won se loading
what i don’t do
no be zobo
thought i told you
wan ja lingo, ni toronto
ni taraba, wan ja wire
masta masta, give dem lamba
ask about me, askamanya
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
wololo wololo wololo…
كلمات أغنية عشوائية
- slipknot - only one (m.f.k.r version) كلمات أغنية
- slipknot - vermillion pt.2 (bloodstone mix) كلمات أغنية
- aria - move on كلمات أغنية
- ariadne carrasco - love between us كلمات أغنية
- arida vortex - autumn كلمات أغنية
- still time - people see كلمات أغنية
- still time - the fabulous life كلمات أغنية
- still time - uncle sam's waltz كلمات أغنية
- still time - first date كلمات أغنية
- still time - fall and rise كلمات أغنية