
nocktheproducer & vincy - yeye love كلمات أغنية
[intro]
uhh uhh
uhh uhh
[verse 1]
no dey use my feelings dey play o
oh my bèbè
make i take you ,we fly to southe
oh my lade, parle français
non bébé, elle m’appelle
my bebe come right here
cos me i go nowhere oh
[pre_chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
somеtimes you act like you care
my bébé, ralеntis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force
[verse 2]
anything i fit to do for my bae omahlicha
she give me love wey shak my brain
girl i fit sell my liver
give me peace of mind
na love i seek and find
as dey say love is blind
i no wan loose my mind oh
[pre_chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
sometimes you act like you care
my bébé, ralentis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force ohh
كلمات أغنية عشوائية
- k.mogamisi & ramsey - just reckoned كلمات أغنية
- raxxity - bez słów كلمات أغنية
- geo ong - kasalukuyan كلمات أغنية
- dio - heaven and hell - live كلمات أغنية
- jack moy & glöden - red wine كلمات أغنية
- pinkib0y - everyday كلمات أغنية
- raggasonic - dans la rue كلمات أغنية
- lil dios - jungle كلمات أغنية
- pedro seth - tão cedo كلمات أغنية
- king moe - soda pop كلمات أغنية