kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nneka – local champion كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
shebi i be half caste, because i carry colour follow body, borrow pose
shebi i be villager, because i get swag wey lagos woman no get
you talk sey i be illiterate because i get waffi att-tude for inside my blood
i no go lie, i tried to adjust to your oyibo lagos style, but i failed

[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster

[verse 2]
make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
but you must confess, na my local way dey sweet you p-ss
shebi you dey miss me now, coz i no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
because i no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me

[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster

[bridge]
naija reggae, warri reggae
dem born me near okprikoko village
warri reggae, waffi reggae
dem see me for your lagos city poster

[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...