nneka - from africa 2 u كلمات الأغنية
plenty wahala, plenty dey gpeme
for the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
see no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
say u be ogpe
make i tell my story oh
make i tell you my story oh
chorus
africa, nigeria from warri to abuja, lagos states, niger delta
oh my africa you are so beautiful
some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
we dey call oghene, we dey call chineke
wetin go save us from d pain wen we dey go through,
africa no one else go save you but u, it is time to arise,
take away your pride
it is time to arise yes
chorus
bridge
we are living in a world, self centred,
making our own h-ll fire, all by ourselves
and then we start with eye service, to make one notice us
can’t we see, the way we lie to ourselves
africa, africa, africa, africa…
come with me, arise, arise
كلمات أغنية عشوائية
- quo vadis - nazajutrz كلمات الأغنية
- quo vadis - newsy كلمات الأغنية
- quo vadis - nkwd كلمات الأغنية
- quo vadis - nocturnal reflections كلمات الأغنية
- quo vadis - noc كلمات الأغنية
- quo vadis - obojetnosc كلمات الأغنية
- quo vadis - on the shores of ithaka كلمات الأغنية
- quo vadis - ono كلمات الأغنية
- quo vadis - pantheon of tears كلمات الأغنية
- quo vadis - politics كلمات الأغنية