
nneka - babylon كلمات أغنية
as you dey so
u dey bow ur head
as u dey there so
u dey shed those tears
my broda make u stand up
this life u got nothing to loose
my sister make u wake up
journey wen u don waka no be invane
me i know say
you dey work well well
you don sweat well well; suffer suffer well well
waka waka well well
why my people dey suffa for this naija
why my people dey suffa for africa
for the people of the ghettos
na blood shed and sorrow dey rain
dem don blind our eyes with dem wordly things
say ‘d battle never finish oh it just begins
saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
u na no dey hear u fit k!ll d’ messenger
but u no fit k!ll the message
k!ll me messenger, u no fit k!ll the message
why my people dey sufa for africa
why my people dey suffa for this naija, in babylon
suffer suffa, oh naija
suffer aahhhh? africa
in you babylon
on our way to zion
كلمات أغنية عشوائية
- dj bobo - get on up كلمات أغنية
- seventeen - lean on me كلمات أغنية
- swagatalakshmi dasgupta - aji bijon ghore كلمات أغنية
- bahadır sağlam - sınırımız gökyüzü كلمات أغنية
- fgfc820 - revolt resist كلمات أغنية
- watsky - let go كلمات أغنية
- osvaldorio feat. kaye - am i? كلمات أغنية
- little pepe - una noche mas كلمات أغنية
- hot mulligan - wait for it كلمات أغنية
- king tico - island paradise كلمات أغنية