
nkay - manya كلمات أغنية
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro
why you asking why why why
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one
i put it to you you you are my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro
pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina
i put it to you you you you’re my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time ahhh
why you asking whyy whyy whyy
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one
pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina aa aa aa aah
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
كلمات أغنية عشوائية
- congress musicfactory - forever i bless your name كلمات أغنية
- flamekeeper - we who light the fire كلمات أغنية
- larkins - make you better كلمات أغنية
- sabela - nazco yo كلمات أغنية
- eddie ciberay - till we die كلمات أغنية
- georges moustaki - elle est partie كلمات أغنية
- african band - if i was your generous clown كلمات أغنية
- spider murphy gang - mir san a bayrische band كلمات أغنية
- deazmoral - абонент не важный (abonent ne vajnii) كلمات أغنية
- rio - το πάω παντού كلمات أغنية