kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

niniola - lavish كلمات الأغنية

Loading...

[intro]
nini dé o eh

[verse 1]
when you see a girl, looking fly and so nice
na money k!ll am, na money k!ll am
i tell you brother don’t you toast in vain (if you toast in vain)
kan má béèrè pé kí lọ dé
na wetin k!ll am? (wetin k!ll am) say na konji k!ll am (na konji k!ll am)

[pre_chorus]
you’re looking fresh and so nice
ọwọ yapa plenty now, lamborghini mọ ja wọn láyà
oya baby raga bo mi, i love what you do to me, jo sunmọ mi raga bó mi (jo sunmọ mi raga bó mi)

[chorus]
tonight i’m looking fresh and so nice
i took my private jet, its so nice
i’m living lavish, 10 million o
mẹta lọkàn mọ mí elevate, that is why i gat to celebrate
10 milli milli, i’m living lavish
nothing wey money no fit do now(aii), nothing wey money no fit do now
nothing wey money no fit do now (nothing wey money no fit do now)
nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now
nothing wey money no fit do now (nothing wey money no fit do now)
[verse 2]
inna thе club, everybody just dey call mе
everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter
inna the club o, everybody just dey call me
everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter

[pre_chorus]
you’re looking fresh and so nice
ọwọ yapa plenty now, lamborghini mọ ja wọn láyà
oya baby raga bo mi, i love what you do to me, jo sunmọ mi raga bó mi (i love what you do to me)

[chorus]
tonight i’m looking fresh and so nice (aiish)
i took my private jet, its so nice (aii)
i’m living lavish, 10 million o
mẹta lọkàn mọ mí elevate, that is why i gat to celebrate
10 milli milli, i’m living lavish
nothing wey money no fit do now (aii), nothing wey money no fit do now
nothing wey money no fit do now (nothing wey money no fit do now)
nothing wey money no fit do now (now eh), nothing wey money no fit do now (now eh)
nothing wey money no fit do now (nothing wey money no fit do now)

[outro]
inna the club, everybody just dey call me
everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter
inna the club, nini dé
when the gbedu just dey enter

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...