niightslayer - kajo كلمات الأغنية
[verse 1] no dey form kajo
like a bomb we go blow mafo
started small we go roll like a train wey dey use biggie coal take dey move non stop
burn my heart you commit arson
puff and pass na the group i want
kida piper bars like a lighter omo girl na you i want
make you forget the thing (ahan)
undoubtedly feeling the thing
a_a_ahn egbami i’m feeling blue
come and fix my heart with glue
o kajo will you keep my heart at all
or just throw it to scavengers like the beast you know you a_a_are
[chorus] heart at all will you keep my heart at a_a_all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me
[verse 2] i tell her to feely the vibe ahan
dulling the place sef na crime a_a_ahn
jokinjo jo jo kinjo kinjo jo jo jo
shakiti bobo all around
shake your waist beadie upandan
pull up on you with zanku then end it with gwara thank you
vibe o dance for me
tobaloke dance for free e
have your faith in me
i go deliver 1,2,3!
babe your hearts with me
hear the music so la ti do
do shine for me
i go deliver 1,2,3!
[chorus] heart at all will you keep my heart at a_a_all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me
[chorus] heart at all will you keep my heart at a_a_all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me
كلمات أغنية عشوائية
- connie francis - don't ever leave me كلمات الأغنية
- ol dirty bastard - intro كلمات الأغنية
- connie francis - god bless america كلمات الأغنية
- dismember - suicidal revelations كلمات الأغنية
- dismember - sword of light كلمات الأغنية
- strung out - rotten apple كلمات الأغنية
- dismember - thanatology كلمات الأغنية
- busta rhymes - intro - there's only one year left كلمات الأغنية
- strung out - novacain كلمات الأغنية
- dismember - where ironcrosses grow كلمات الأغنية