
nickcrown - toyin tomato كلمات أغنية
ah…. eh… ah…. eh
ah….. eh…. ah… eh
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin toyen beautiful sisi
baby toyen, my sexy mulato
smile for me, maroju koko
dance with me, maro telegan
in the club tonight jeka jo, jeka yo toyin toyen
ife wa gbona bi soldering iron toyin toyen
this kind love, na sweet love
pemi loruko, ko fa mi ni irugbon
baby
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
baby toyen, afuruginnaya
if i offend you, biko bia my baby
no push me away, my sugar sugar
dem dey wait to laugh we, my sweetie banana
no carry body for me, na you i need
i be your pikin, oya yem your love
ah…. ah…. ah….
yem your love oh…. oh….oh…
afuruginnaya, baby
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toma toma toma toma
كلمات أغنية عشوائية
- 伊藤美来 (miku itou) - 点と線 (ten to sen) كلمات أغنية
- peezy - in the hills كلمات أغنية
- ari phillips - gameboy freestyle كلمات أغنية
- dere aram - la llorona كلمات أغنية
- słodziak - minecraft كلمات أغنية
- karma & sez on the beat - duniya makkaar كلمات أغنية
- ph0ton - flames! كلمات أغنية
- yuni. (rus) - оставь меня (leave me) كلمات أغنية
- tuxis giant - bent كلمات أغنية
- uta bresan - wer ist ann sophie كلمات أغنية