neyoog - prière كلمات الأغنية
chorus
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my fears early momo
early momo early momo
i draft my plans early momo
early momo early momo
verse 1
early momo na for god to decide
wetin i go do for the rest of of my life
i believe in this thing wey dem call make we hustle hard
even when i dey place of work omo
i still dey smile
no matter wetin them do me omo
i no go frown my face to my customier
i go tell them make them feel me make them feel my vibe
no be everything wey worry me the world must to know about
that why i say to god i say my prayer
chorus
early momo early early early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
verse 2
yeh yeh yeh
who dey who dey
who dey who dey who dey who dey who dey
sweetie pass my past
i tell god about my plans
people wey see me wey dey fight
i tell them say no be time for that
sin to god i say ba baba loke give me power
these things are not for me
lagos traffic don too hold me down
hook
early momo i say my prayers
early momo i pray to jah early momo
chorus
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
verse 3
no be only me get the problems of the world
give me one turkey make i chop first
if i still feel sad i go meet my doctor
na me neyoo na me neyoog ang
early momo
كلمات أغنية عشوائية
- klô pelgag - les ferrofluides-fleurs كلمات الأغنية
- smoke dza - christmas in the trap كلمات الأغنية
- dc (rapper) - dock city كلمات الأغنية
- azra (usa) - gravity كلمات الأغنية
- aviators - psychoactive كلمات الأغنية
- aitch - intro (h2o) كلمات الأغنية
- k. ronaldo - coca cola anthem 2016 كلمات الأغنية
- hungry kids of hungary - hang up كلمات الأغنية
- be calm honcho - bad man كلمات الأغنية
- acédia - l'apogée de l'amertume كلمات الأغنية