kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nedosa - unworried كلمات أغنية

Loading...

oh no no ………
uhh ye ye yehh……
wohwohwoh
nedo
uhnuh nuh nuh nuh

verse
tante volte tante cose
succedono però
a chi se ne frega
se guardò indietro
ringrazio dio per la forza
che mi springe ogni volta
oggi si, domani chi sa
oluwa gbe mi jino
si akisà
kin ma jo
mamase,makusa ah ahn ahhnnn
mamasemakusa
problemi non finiscono
my brother
jaiyè, no send
any mud_f__ker
gbe wan sarè
sure odd, i beat
their border ahn ahn ahnn
sey i don beat the border

see dem plenty plenty
wey wan bring me down
baba god dey by my side
won lo ogiri lеtí
no go dey talk anyhow uo
stand fit hold e your ground
mó dupe o, mo yori o. 2x
if no bе money no call me eee
make dem find me eee
i’m unworried
if no be soldi no call me ee
mó dupe o, mo yori o. 2x
if no be money no call me eee
make dem find me eee
i’m unworried
if no be soldi no call me ee

me i dey my own oo oo ooo
i dey find my owo oo
omo ma ló sun unnnn unnnnnnnnnn
to ba sun pèlé dangote
you see this life no
joke ooo ooooooke o
buckle your shoes just dey
i wan live lavishly
no be my fault
making the money is odi dan dan
if na vanity make
e reach my turn

see dem plenty plenty
wey wan bring me down
baba god dey by my side
won lo ogiri letí
no go dey talk anyhow uo
stand fit hold e your ground
mó dupe o, mo yori o. 2x
if no be money no call me eee
make dem find me eee
i’m unworried
if no be soldi no call me ee
mó dupe o, mo yori o. 2x
if no be money no call me eee
make dem find me eee
i’m unworried
if no be soldi no call me ee

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...