native sound system & sholz - vex lyrics
[intro: candy bleakz]
ladies dragon
shōlz out here
adey, turn up the volume
[chorus: candy bleakz & t__zee]
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una go regret, go regret now, now
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una must regret (yeah, zaus), go regret now, now
[verse 1: t__zee]
duro timi o, olorun mun mi
omoge duro timi o, olorun mun mi
came and i left with the xuvie
dare might say my life is a movie (omo lomo)
yeah, yeah, yeah, yeah
mo ti dede
i’m up to something baby
we here to count this money
riot city, f_ck you pay me
you try to k!ll us but we re_up
you can’t k!ll our spirit
we go vex and we no go forget
[chorus: candy bleakz & odumodublvck]
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una go regret, go regret now, now
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una must regret (odumodublvck), go regret now, now (yeah, ayy)
[verse 2: odumodublvck]
orishirishi, them know my m.o
i no dey bite my tongue
when i been dey broke, my rizla dey white
when i dey roll skunk, ehen
when i dey f_ck i choke (ayy)
she no dey smoke with raw (raw)
we no dey use rubber band
na the roll_bond we dey, dey bond on top
adey my time is close, i know
dowe ’til i turn comatose
i go dey hustle, abj lagos, up iweka road
dan buro ubanka
i dey lap with the men wey come to conquer
na momodu snap the flow for camera
i dey hope on pete obi to save me
atiku dey my dms
tinubu dey call me
“odumodu can you be my pm?”
i been tell am say i no ‘gree oh
if you no buy me loud (prra)
ayy, if you no buy me loud (kpa, shege)
if you no buy me cruise ayy (comot body jor), i know (who dey?)
if you no buy me loud (come on)
mtchw (prra)
[chorus: candy bleakz]
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una go regret, go regret now, now
i go get
na wetin i want, i go get
and if una no give am to me, me i go vex
all of una must regret, go regret now, now
كلمات أغنية عشوائية
- cimorelli - bad lyrics
- noodlez.707 - never fold lyrics
- zapsign deebo - digital time piece lyrics
- jellyfish brigade - man the riverboat lyrics
- prequell - part vii lyrics
- basic boy - зима (интерлюдия) (winter) lyrics
- mastamiind - kill b lyrics
- taylor ray holbrook - these hands lyrics
- uc brigante - already written lyrics
- 7yeung - we could have had it all (龍捲風) lyrics