kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nasboi - confession كلمات الأغنية

Loading...

[intro: joeboy]
pon deck
heba, heba, heba yi
fight for you my life

[verse 1: joeboy]
confession, i get confession
i don do wetin i no suppose to do, i fall in love again
oh bebe, èlò lọ má jẹ?
omoge mi, kí ló fẹ?
‘torí ìwọ ni mo fé, baby

[chorus: joeboy]
i swear na love (i sware na love) if e no be for your love oh
i for don comot (i comot my dear), if no be for your love oh
i for dey airport, if e no be for your love oh
how i wan be? if e no be for your love oh

[verse 2: nasboi]
so_mi_so, no mind dem isokuso
no leave me alone, no disconnect, my chargie oh, i beg you oh
loving you na crime (i go jail for you)
luxury loving girl (hushpuppi for you)
pass me your love, no letting go
a very fine girl from jalingo
eh, hm, so_mi_so
teach me, my professor
if you say make i do, i go do anything
i dey fit fight for love, my confession
[chorus: joeboy]
i swear na love, if e no be for your love oh
i for don comot, if eno be for your love oh
i for dey airport, if e no be for your love oh
how i wanna be? if e no be for your love oh

[verse 3: nasboi]
na love oh, na love oh, oh na love oh
i fall for you, i fall like wall of jericho

[chorus: joeboy]
i swear na love (i sware na love) if e no be for your love oh
i for don comot (i comot my dear), if no be for your love oh
i for dey airport, if e no be for your love oh
how i wanna be? if e no be for your love oh
i swear na love, if e no be for your love oh
i for don comot, if e no be for your love oh
i for dey airport, if e no be for your love oh
how i wanna be? if e no be for your love oh

[outro: joeboy]
if e no be for the love, why i do like this?
if e no be for your love, how i wanna be?

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...