kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

narutto – compass ( afrobeat ) كلمات اغاني

Loading...

compass:

oh baby girl your body fine
i swear no body fine pass you(pararara)
except i get your number
me i no go let you come pass o(porororo)
other guys them just dey spend their money yet dem no get compass(pararara)
all these girls dem just dey find my side
but guy na who dem wan cast o(porororo)
ah ah(eh eh)

o amaka mi
she wan murder me
she wan put me for gutterrrr
she wan corner me
o amaka mi
she wan murder me
she wan put me for gutterrrr
she wan corner me

this kind thing i never see
this kind thing i never see
this thing wey you carry girl too big
american embassy(american embassy)
this kind thing i never see
this kind thing i never see
this thing wey you carry girl too big
american embassy(american embassy)

omoge set e omogemi
you dey make me wan fight with my ogbeni
oh my girl your body bad sisi olurun
oya make your body move
your my odo o

omoge set e omogemi
you dey make me wan fight with my ogbeni
oh my girl your body bad sisi olurun
oya make your body move
your my odo o
(oh oh oh )

oyo yo
sisi go komaro
i go carry
your matter
for my own

oyo yo
sisi go komaro
i go carry
your matter
for my own
oooooooooo

maka gini
maka two
baby give me one
and also give me two
this your s_xy body
make me want to do
this your s_xy body girl e pass e miracle(miracle)
oya wole wole ah
rock your s_xy body ah
baby make me soji ah
cus my eye don dirty ah
baby ibakala mishi(oh a)
my amaka baby(oh a)
see my odoyewu
baby pretty pretty eee

sh0m_!!
let’s go thereeeeee
maaaaaagic
embolab
money money money
kpese kpese(yes seeeeehh)
magic

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...