
nahtay - wow me كلمات أغنية
she get fire so she say she wan wow me
wow me
i get raba so i beg you don’t loud it
make i put my money on you, so i beg you come wow me wow me
she get fire so she say she wan wow me
i get raba but i beg you don’t loud it
make i put my money on you, so i beg you come wow me
since when dem born me in my life, i never see this kind tin
many girls dem walking up and down, now see the fine tins
i dey ask my guys around whether dem still dey scan tins
some are over forty and some are under thirty
omo move your body now, omege no be fight
abi make i pour henny for your cup, make e make you light
now wey you know me, and i know you, we for run the night
but why your 32 dey bright, shey you go make me smile?
h_llo seniorita mama don’t k!ll us now
tell me how you doing, are you down for me now
tell me what’s the deal now, what’s the plan for me now
hope you no go mind if you go turn up for me now
h_llo seniorita mama don’t k!ll us now
tell me how you doing, are you down for me now
tell me what’s the deal now, what’s the plan for me now
shey na the fire you want to carry all around
she get fire so she say she wan wow me
wow me
i get raba so i beg you don’t loud it
make i put my money on you, so i beg you come wow me
say na nahtay do the song, so i beg you come whine it
she get fire so she say she wan wow me
i get raba but i beg you don’t loud it
make i put my money on you, so i beg you come wow me
say na nahtay do the song, so i beg you come whine it
you looking fine o, lemme run your night oo
you looking tight o, lemme pay the tithe o
your beauty times four, lemme run your night
you looking bright o, lemme pay the tithe o
you looking fine o, lemme run your night oo
you looking tight o, lemme pay the tithe o
your beauty times four, lemme run the night
your beauty times four, lemme run your night
outro:
she get fire so she say she wan wow me
i get raba but i beg you don’t loud it
make i put my money on you, so i beg you come wow me
كلمات أغنية عشوائية
- debase - the bitter taste كلمات أغنية
- despondent - dying to defend كلمات أغنية
- deathrow - mortal dread كلمات أغنية
- radio dead ones - you don't make me feel anything كلمات أغنية
- december - quiet cold كلمات أغنية
- dean martin - cuddle up a little closer lovely mine كلمات أغنية
- obrother - lay down كلمات أغنية
- delgados - come undone كلمات أغنية
- factory of art - live fast كلمات أغنية
- derdian - incipit كلمات أغنية