naeto c - kere كلمات الأغنية
[intro]
tee_y mix
so na so na so na so
na so, na so
emi
eh
[chorus]
oni mo kere
ti ma fun lowo kan pere
lowo kan pere
oma pe mi toba dele
pe mi toba dele
toba dele
toba pe adoshe
toba pe adoshe
them say my head no well oh
but everything dey gel oh
my sisi just dey yell oh
toba pe adoshe
toba pe adoshe
[verse 1: olamide]
smoking and drinking, it’s part of the life
f_ck it, i chose it, i’m proud of the life
all of the guccis and fendis we buy
is not to convince you we living the lifе
tbt, i’m throwing it back to the days
wey be only garri wе dey wack
all eyes on me like say i be pac
when people zig, na then i dey zag
hustle dey pay off now
girls dey show love now
people dey pay us now
i feel blessed, i’m way up now, chai
owo ti de
when i dey show wal’oti de
getting the money with no delay
something something i can’t remember
haha!
[chorus]
oni mo kere
ti ma fun lowo kan pere
lowo kan pere
oma pe mi toba dele
pe mi toba dele
toba dele
toba pe adoshe
toba pe adoshe
them say my head no well oh
but everything dey gel oh
my sisi just dey yell oh
toba pe adoshe
toba pe adoshe
[verse 2: naeto c]
them know say i don see ’em all
tell them dem go pay, nothing free at all
some people too blind, dem no see at all
them hope i go fail, i no ‘gree at all
omo we bad ’cause we big enough
omo you fake, who you being now
omo i’m piling my figures up
omo you mad you’re not real as us
back in the nick of time, burning nicotine
’cause it’s big and nice with some bigger dreams
this a parent top on some limousines
pulling all the stops, get a bigger screen
we rolling already
cameras rolling already
over here we don’t do nothing petty
whenever you get it, just tell me you’re ready
ehen
[bridge: olamide & naeto c]
now the day is over (now the day is over)
night is drawing near (night is drawing)
shadows of the spirits
still across the sky
turn up, naeto
ehen
make i turn up abi?
ehen
spend the raba abi?
ehen
na we sabi abi
ehen
for the matter
eyin street oya eshe werey
chop the money like kofewerey
awon eleyi anoti elele
are we done with the track no lele
no lele
[chorus]
oni mo kere
ti ma fun lowo kan pere
lowo kan pere
oma pe mi toba dele
pe mi toba dele
toba dele
toba pe adoshe
toba pe adoshe
them say my head no well oh
but everything dey gel oh
my sisi just dey yell oh
toba pe adoshe
toba pe adoshe
[outro]
oga naeto
ehen baddo
this life is hard
omo na so
ten over ten
that’s my song
omo levels dey change
olohun
omo baddo
omo yes boss
the way we dey k!ll am
na red cross
some people go try to derail you
because signal dey full for my network
them say my head no well oh
but everything dey gel oh
my sisi just dey yell oh
toba pe adoshe
toba pe adoshe
كلمات أغنية عشوائية
- daddy kar - richies كلمات الأغنية
- noah renaissance - icecave كلمات الأغنية
- khaled (esp) - agresiv كلمات الأغنية
- leslie perez - catch my breath كلمات الأغنية
- tabi (octavio coppola) - simple كلمات الأغنية
- v gap - byznysmen كلمات الأغنية
- sabby sousa - on the floor كلمات الأغنية
- oscar burgos jr. - nobody cares كلمات الأغنية
- ưng hoàng phúc - vì sao trong lòng tôi (live in đà lạt) كلمات الأغنية
- forumclubstarr - in my mind كلمات الأغنية