
mystro - gawu (feat. tiwa savage) كلمات أغنية
gawu lekpa gawu!!
gawu, gawu, gawu, gawu
tiwa savage.
this one na party starter. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
me no dey waste the lamba. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
all these girls dey para. (gawu)
dem don wait e tire. (gawu)
they say mystro where the lamba (gawu)
we want to shake it tire (gawu)
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu
i know say you go dance e tire
when you hear the banger
all the girls they manya ohh
omo cynty royal (gawu)
davido start wahala (gawu)
all the girls they find -ssurance (gawu)
oyibo give me dollar ohh (gawu)
i dey find elijah
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu
tell them say we dey for city royal
everybody for here they loyal
i just wanna get to know you
come make we chop the mollar
balance am
so when the gbedu drop them go dance am
anybody wey talk them go bounce am
my baby don’t dull,
make you rock the waist like your own no dey function
girl you carry heavy load
put am for me low
watin be the matter
tiwa and mystro shuga
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu
this one na party starter. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
me no dey waste the lamba. (gawu)
i don’t wanna waste the lamba. (gawu)
all these girls dey para. (gawu)
dem don wait e tire. (gawu)
they say mystro where the lamba (gawu)
we want to shake it tire (gawu)
gugudu gugudu gugudu gawu ohh
gugudu gugudu gawu ohh
gawu lekpa gawu
outro.
-lynz
كلمات أغنية عشوائية
- huge l (fi) - paperilinnas كلمات أغنية
- c h i (uk) - shekilango whipping كلمات أغنية
- rell cortez - the block fed us كلمات أغنية
- black foxxes - the diving bell كلمات أغنية
- azat taş - ben sana hasret كلمات أغنية
- whiterozzz - дорого (dearly) كلمات أغنية
- f0bg0d - bonafidepillpopper كلمات أغنية
- yozoh & sogyumo acacia band - 슈팅스타 (shooting star) كلمات أغنية
- mecki - ya no vale que rece كلمات أغنية
- yonge jaundice - death bed كلمات أغنية