kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mxna - egwuregwu siri ike كلمات الأغنية

Loading...

[chorus]
original son of the soil, ogbunigwe
won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de change
abobi put am for my body, oganigwe
n_ggas ne we mi we
mxna ge me gife
original son of the soil, ogbunigwe
won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de change
abobi put am for my body, oganigwe
n_ggas ne we mi we
mxna ge me gife

[verse 1]
isi ni di bad
i go show u say na me the man in charge
na me be the man in vogue
na me be the man wey dey vex all the men and the gods join
if u dey fumble since
na me be ur last bus stop
i’m not chinese or asian
but i’m moving like a man called god
lyricism opor too good apu that thing osiso
mmanya for the boyz, 2 ewu for the visitors
we go dey jolly chop life everyday because dem nor reach us
oni reason, reason, reason why de dey call me sabi boy
[chorus]
original son of the soil, ogbunigwe
won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de change
abobi put am for my body, oganigwe
n_ggas ne we mi we
mxna ge me gife
original son of the soil, ogbunigwe
won wa mi oh , won wa mi oh, bureau de change
abobi put am for my body, oganigwe
n_ggas ne we mi we
mxna ge me gife

[verse 2]
calm down
if you’re not feeling me go and die
i’m in this sh_t like rigby and mordecai
i’m just your regular old boy with a flow to die for
elusive python
in calabar eating edi kai kon
when it comes to the money i no wan dey hear stories oh no kini kan kini kan
hbt! motion boyz to the world and far beyond
giving them fire for fire, new religion

[outro]
mfm nor do reach this one
hbt! motion boyz una dey muzz me
happy mob 2 ewu for the visitors abeg

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...