
muyeez - matter كلمات أغنية
[intro]
i’m muyeez
mhmm_mhmm_mhmm_mhmm
ra_ra_ra_ra_ra_ra_ra
(mu_mur_murderer)
oh oh oh ah (woo)
yeah
[verse 1]
i be this small boy wey dey strive for the market
emi omo oja
many better things dem know dem dey blind me
but e no matter
this my life i no want palava
emi o le bawon ja
only me know where me want to go
so me i go pack my bags
so me say
[chorus]
ça va vele
oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n_gga, unavaila_
oh oh, ça va vele
oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
my n_gga, unavaila_
oh
[verse 2]
i just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
but thеir shoes no fit size me
so i run my things and cool
attitudе matters a lot
so me i dey run my cruise
and i know all the stress i dey put on, yeah
n0body fit to console me
if no for the god n0body holy, ah
so i go do my things, won ma le_le_le, won le bami
n0body fit console me
’cause for the ground n0body holy
dem go le_le_le, won ma le, won le bami, yeah
[chorus]
ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n_gga, unavaila_
oh oh, ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele eh
n0body fit to help you
my n_gga, unavaila_
oh
[outro]
ça va vele
ça va vele
n0body fit to help you
my n_gga, unavaila_
كلمات أغنية عشوائية
- out of eden - sincerely كلمات أغنية
- out of the grey - cry for help كلمات أغنية
- dawnbringer - cataract كلمات أغنية
- margaret becker - never be an angel كلمات أغنية
- dc cooper - the angel comes كلمات أغنية
- craig campbell - when i get it كلمات أغنية
- matt redman - take the world but give me jesus كلمات أغنية
- dawn of ashes - torture device كلمات أغنية
- haste the day - the quiet, deadly ticking كلمات أغنية
- dawn of silence - release me (from myself) كلمات أغنية