kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

muyeez - emo (remix) lyrics

Loading...

[intro]
hmm_hmm_hmm, yeah
(bad_ass)
i’m muyeez

[verse 1: seyi vibez]
child of destiny (ah_ah)
legend in the making (ah_ah)
i no see person impressing me (o pọ o)
but i see person investing (o pọ o)
who is looking for the my stream (professor)
shawty, i’m the maestro (professor)
baby girl, call me jailer (ah_ah)
shey you see say i be your prisoner

[pre_chorus: seyi viibez]
oh, bae_bae, i will take some, mi o le ṣàlàyé
tell accountant credit my money
make ogbanje no go ka mi mọ’le (ka mi mọ’le)

[chorus: muyeez]
alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
call my og gbe mi faraway (o pọ o)
emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (o pọ o), gbogbo aye, ayy

[verse 1: muyeez & seyi vibez]
i get many things wey dey bother man (oh_oh)
sort out my problems to, no bother man (bother man)
’cause n0body been dey when he no see car
and i dropped i.g. make them emotional (emotional)
wake up in the morning and i pray to jah
’cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja (to fẹ ba mi ja)
but i be king, i be passenger (i be king, i be king)
i be king, i be passenger
[chorus: muyeez & seyi vibez]
alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
tell my og gbe mi faraway (call my og, call my og)
emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye (ogo, ogo, ogo)
alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (alàyé, emi o le ṣàlàyé)
call my og gbe mi faraway (i no fit explain, i no fit explain)
emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh

[refrain: seyi vibez & muyeez]
i no fit explain, i no fit explain
mi o le ṣàlàyé, i no fit explain
call my og, yeah, gbe mi faraway
yeah, faraway
i’m the og, yeah, i’m the og, yeah
i no go far, i don go faraway
i don go faraway, i no fit explain
baby girl, i no fit explain
emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye

[chorus: muyeez & seyi vibez]
alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (sàlàyé)
and my og gbe mi faraway (gbe mi faraway)
emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (set ogo), gbogbo aye (ogo ye mi)
alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (mi o le ṣàlàyé)
o le gbe mi faraway
emi professor (set ogo aye, ogo aye, eh_ya)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...