muxxxmill - charlie tcha-tcha كلمات الأغنية
intro;
mya baby ran away (ee)
she ran she tag charlie (cha_tcha)
mya i dey hail her make she stop (sto, sto)
muzzi dress, i wan charlie (tcha_tcha)
straight seven_up_from_do_ormat
you not fit make am talk
like nyain_nya_nya_nya
verse 1;
hol’up
tha punani, i was made for
i wan yan wit, i still wan score mo_ore goals
straight spot hmm for my dream league
reppin ur vibe one kain called jinga
anhhhh, annh, anhh
this firewood she go carry
na ah by force
e too hot nwane no fit focus
ginger dey pepper d_mn
you wey tight pass zobo
est_ce que ma bouche sén(t)
i wan l!ck hope e cold?
kokobilolo, kokobilolo
hope e co_oo_old
i wan l!ck no no no form
verse 2;
kongi wey dey no fit sell
their fada, this rizler
e dey trash my lo lo lo lo
ghetto i lo_love you
hajia zain0bu, peace & blessings o_on you
she know who she born uh
sensi la naturale ah
why tigh(t) dada?
chorus;
leke_leke (leke)
gimme one one_kain_finger
charlie tcha_tcha_tcha_tcha
you self bad bad sha
jigida da_da_da_da
omalicha nwam_nwam_nwam
flip script moku t_t_temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave_leave_leave_leave, (eee huh yeah)
verse 3;
she be type wey go clean my nyash
if i_i sh_t for church
i no go leave after pikin
i be ur baby _adekunle
i been knw this shima ooo
e don tey
she still like
broke boy, stay far away
no no no be toooday
god go forbid!
pre_chorus;
the gist end in okay, may be
if i put head, for her toto….
dis one e don do, don do, you be aprokokoko
she say charlie spread me like tolo_tolo (tolo)
tolo_tolo (tolo)
whr u dey go (tolo)
tolo_tolo (tolo) yah_e_yah
chorus;
leke_leke (leke)
gimme one one_kain_finger
charlie tcha_tcha_tcha_tcha
you self bad bad sha
jigida da_da_da_da
omalicha nwam_nwam_nwam
flip script moku t_t_temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave_leave_leave_leave, (eee huh yeah)
outro;
na charlie she want
charlie tcha tcha
buh na muxmill you need
charlie tcha tcha
ooooohh
charlie tcha tcha
ya_pa
oma_charlie nwam nwam nwam
sitted on the wall
charlie tcha tcha
we sitted on the wall
charlie tcha tcha
no dey denge pose here
oma_charlie tcha tcha
i go break pesin pikin_leg
nwam nwam nwam
hmm nyain_nya_nya_nya
nyain_nya_nya_nya
كلمات أغنية عشوائية
- christina castle - hey dad كلمات الأغنية
- christmas treasures series - rudolph the red nosed reindeer كلمات الأغنية
- jplatinum - happy ending كلمات الأغنية
- triune - born to succeed كلمات الأغنية
- codee - lost كلمات الأغنية
- jacquie lee - tears fall كلمات الأغنية
- yung passion - photographic eye كلمات الأغنية
- par. - lottery كلمات الأغنية
- sad girls club - groundhog daze كلمات الأغنية
- king kelz - dynamic duo كلمات الأغنية