
mut4y & elhi - eu4ria كلمات أغنية
ooh ooh
i like mutay
[verse 1]
many times, i dey f up
i dey do the things wey you no like
i know say you no just wa talk
make the matter make he no go turn fight
anytime i do you wrong
my baby girl no dey vex for me
if i need you, you dey come
omo you always come through for me
and i like it when you pull up on me
still pretty when you frown
and i know many guys dey pursue you
i dey see them for your timeline
all of them your friends, they want make you free me
tell you say, i’m no good for you
but you no dey pretend, you dey always feel me
so you stand by me you wait for me
he be your loving wey dey give me hangover
he no matter wetin i do, you stay loyal
he be that your loving wey dey give me hangover
but when i dey with you, he dey feel like euphoria
he dey feel like euphoria
euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
[verse 2]
and i give you all the reasons to leave me but you don’t
and i know say i no deserve you, tell me why you love me so
girl i don’t mean to waste your time
omo na only you dey make me come alive
i know say i don mess up
but i just can’t get enough of you
i’m craving for you
i’m craving for you now
na your side i wan wake up
make love till the early morn, my girl
i’m craving for you
i’m craving for you now
he be your loving wey dey give me hangover
he no matter wetin i do, you stay loyal
he be that your loving wey dey give me hangover
but when i dey with you, he dey feel like euphoria
he dey feel like euphoria
euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
euphoria, euphoria
كلمات أغنية عشوائية
- evan schafer - fault lines كلمات أغنية
- rapador - wywiad z oxonem كلمات أغنية
- patricia maldonada - qué sabes tú كلمات أغنية
- carlos chaouen (f) - me he pintao كلمات أغنية
- chris travis - they like كلمات أغنية
- témé tan - améthys كلمات أغنية
- jade mahogany - to the max كلمات أغنية
- aiello - il cielo di roma كلمات أغنية
- dance anthem - gonna make you sweat (everybody dance now) كلمات أغنية
- ilovelucydatdawgg - top 40z- best drake versez oat كلمات أغنية