
mr eazi - tilapia كلمات أغنية
[intro: mr eazi]
it’s del b on the beat
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
shabba, raba
(it’s your boy eazi) aha
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
raba, shabba, take it
[verse 1: mr eazi]
anytime time i wake up in the morning
abi jam go, jam go ehe
baby, give me music make we jam go, jam go ehe
ebe your body be the place wey a dey won go, won go aha
i no go keep it on the down low
[bridge: mr eazi]
baby na fire
baby na, baby na
my baby dey wire
baby na, baby na
baby na fire
baby na, oh baby na
my baby dey wire
oh abena, abena
[chorus: mr eazi]
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a chop oh
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a talk to you
aye, abena ama me tilapia εkכm de me, ehe
yεnkכ yεnkכ
abena ama me tilapia εkכm de me oh
[verse 2: medikal & mr eazi]
amg baby, bכ me din ma me
mdk, swag poof!
zaga dat
odo you be one in a pretty mili
one in a billion
-sniff sniff- something dey smell fishy, aquarium
ebe like you dey try surprise, but i catch you already
abeg your tilapia feature me see you for call me
baby me nyε wizkid, nanso no tease me
on your knees you for beg, you must to please me
dem figure say wanna love never go dey last
nanso hwε yεn bεkכ tככ
life is easy
[bridge: mr eazi]
baby na fire
baby na, baby na
my baby dey wire
baby na, baby na
baby na fire
baby na, oh baby na
my baby dey wire
oh abena, abena
[chorus: mr eazi]
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a chop oh
tonight, i be hungry man
baby gimme food make a chop oh
towobo ma me, saa na wopε
baby gimme food make a talk to you
zaga, see your settle ebi shabba, shabba ah
zaga, see your settle ebi shabba
awuraba, shabba raba
[outro: mr eazi]
it’s del b on the beat
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
shabba, raba
(it’s your boy eazi) aha
zaga, zaga
see your settle ebi shabba
raba, shabba…
كلمات أغنية عشوائية
- wild running - victim of states power كلمات أغنية
- eurovision song contest - portugal: sofia - foi magia كلمات أغنية
- white stripes - you're pretty good looking (for a girl) كلمات أغنية
- white stripes - the big 3 killed my baby كلمات أغنية
- eurovision song contest - portugal: rita guerra - deixa-me sonhar كلمات أغنية
- white stripes - i want to be the boy to warm your mother's heart كلمات أغنية
- bright eyes - feeling it (for ian) كلمات أغنية
- white stripes - we are going to be friends كلمات أغنية
- white stripes - i'm lonely كلمات أغنية
- white boy - do dat dance كلمات أغنية