
mr eazi - mandela كلمات أغنية
[intro]
zagadat
mm_hmm_mm
[chorus]
i want to live forever like nelson mandela
so dem go fo for me o (yeah, yeah)
i dey for kalakuta, dey blow my shakabula
so many things i see o
e geti domitila, wey want to k!ll my ginger
awon omo shepeteri, jesu
wo ni won ri mi ni ta
as i dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah
[post_chorus]
i face money leave konji o
na that one sure for me o
sapa no fit_ti me o
olorun ma je ka ri o
n0body dey for me o
only me dey for me o
the more you look, the less you see
the more you look, the less you see
[refrain]
that’s why i take the hustle personal (personal)
make i chill for my benzima (benzima)
n0body fit to drain my energy
more time me i dey pray for my frenemies
na me dey give them motivation (‘vation)
na me dey give them motivation
baba tori me jaja gbera
kin ma r’alokoba, oh lord
[chorus]
i want to live forever like nelson mandela
so dem go fo for me o (yeah, yeah)
i dey for kalakuta, dey blow my shakabula
so many things i see o (i see o)
e geti domitila, wey want to k!ll my ginger
awon omo shepeteri, jesu
wo ni won ri mi ni ta
as i dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah
[post_chorus]
i face money leave konji o
na that one sure for me o
sapa no fit_ti me o
olorun ma je ka ri o
n0body dey for me o
only me dey for me o
the more you look, the less you see
the more you look, the less you see
[refrain]
that’s why i take the hustle personal (personal)
make i chill for my benzima (benzima)
n0body fit to drain my energy
more time me i dey pray for my frenemies
na me dey give them motivation (‘vation)
na me dey give them motivation
baba tori me jaja gbera
kin ma r’alokoba
that’s why i take the hustle personal (oh, lord)
make i chill for my benzima (yeah, yeah)
n0body fit to drain my energy (yeah)
more time me i dey pray for my frenemies
na me dey give them motivation (na me dey give them motivation)
na me dey give them motivation
baba tori me jaja gbera
kin ma r’alokoba, oh lord
كلمات أغنية عشوائية
- smart k. - time-lapse كلمات أغنية
- steven universe - other friends (rough demo) كلمات أغنية
- magnus karlsson's free fall - hold your fire كلمات أغنية
- joe lynn turner - guilty heart كلمات أغنية
- pat brosnan - something magic كلمات أغنية
- kkuba102 & tiefbasskomando - alles kostet geld كلمات أغنية
- the cypher effect - orbitando [tce mic check] كلمات أغنية
- michael christmas - nissan altima كلمات أغنية
- i’m geist - nightmare كلمات أغنية
- badclause music - ata yurdu كلمات أغنية