
moxziey - one life(jéjé) كلمات أغنية
one life i get to live,i bother n0body
get as things dey be,but i no worry
wetin man go be,owo oluwa ni
everything’s gon be okay
mama tell me say moxziey,mashafarawe
many dey for the journey,yours concentrate
keep positive energy,envy n0body
that’s how,you gon be okay
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
no hating for my mind,all the time i smile
pray for everyone i meet,everyday make them shine
you’re my brother,i’m your brother
we are brothers,your success no suppose bother me
you’re my sister,i’m your brother
together we elevate,no wahala
(take life)
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
كلمات أغنية عشوائية
- threshold - turn on tune in كلمات أغنية
- threshold - under the sun كلمات أغنية
- threshold - voyager ii كلمات أغنية
- threshold - virtual isolation كلمات أغنية
- threshold - will to give كلمات أغنية
- thrice - (that) hideous strength كلمات أغنية
- thrice - a living dance upon dead minds كلمات أغنية
- thrice - a torch to end all torches كلمات أغنية
- thrice - a subtle dagger كلمات أغنية
- thrice - all eyes كلمات أغنية