kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

moschifire - don't go كلمات أغنية

Loading...

intro
oooooooh
yeah yeah yeah yeah yeah
ooou!
schis
hadwon baby

hook (moschifire)
no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
so no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
cos you dey scatter all my bololo
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
na you dey shak me like ogogoro
verse 1 (moschifire)
i don mess up
i don love up
mr hard guy
don dey call up
first time wey i see her
unilag, for dli
fine girl, what’s your number
she first shenk me, she no answer
as omo ogbon, i no cana
bob, i still bag am
it was rocky and all, the kele go leave me if i no pattern at all
but we kept loving and all, bеfore my third leg con dey thrеaten our love
you know as unilag dey be, barneys everywhere and my body no stiff
under library at 6, naso my kele catch me doing touching and things

hook (moschifire)
no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
so no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
cos you dey scatter all my bololo
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
na you dey shak me like ogogoro
bridge (moschifire)
make una epp me beg am (please)
make una epp me beg am (please)
make una epp me beg am o (please)
make una epp me beg am (please)
she collect her chain with pendant
she no dey gree make i peck am
last time wey i call she no answer
and she never still call back

verse 2 (schino_jr)
i need me a melody like saint
the perfect picture jeka paint
romeo and julie won be say we no dey their lane
greater heights lama attain
wobi moshen le e kiri baby when i no be usain
baby yii dey drive me insane
oro po timofeso but i just dey maintain
make i no go cast for costain

cause man’s so fresh like bobby
on point like curry
lie say you no dey feel me
baby jowa gbesunmomi
no dey gum like jelly
majeki pitipiti bami
why you con dey carry shoulder pad
shey ewo mue labe ni
baby why you acting funny
tori mowo chain, bata, fila bitawon bad bunny
is that really why you want me
abi otu jenkan min
hook (moschifire)
no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
so no o, no o
don’t go o, go o
if you go o, go o
i don’t know o
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
cos you dey scatter all my bololo
if you go, i don jogodo
i fit manya
turn olodo
wetin i dey do no be ojúkòkòrò
na you dey shak me like ogogoro

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...