
morravey - magician كلمات أغنية
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma_mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma_mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
كلمات أغنية عشوائية
- dizzyeight - no way home كلمات أغنية
- ybf k sauce - you say كلمات أغنية
- ufo fev - brick o' dope كلمات أغنية
- jaurim - eurydice كلمات أغنية
- the hot news - don't go to school كلمات أغنية
- rory john - the woods كلمات أغنية
- rod wave - fuck love/pieces* كلمات أغنية
- khaoticos - con tus besos كلمات أغنية
- teresa tutinas - na całych jeziorach ty كلمات أغنية
- oculus & big shake - d.o.g كلمات أغنية