
moo/py - nothing dey كلمات أغنية
hook[py & nii]:
charley nothing dey
boy crush girl sef, he no get nothing say
ibi like boys all dem come, them all be g-y
boy get fifa sef, he no know nothing play
nothing dey
[hook]
[nii]
dema head all die
moe them something three seconds, den ein all fly
dem figure say them naa them be guy
but i beg make you tell them say make them no try
make them no try
[py]
e.c.g
your shocks make weak like uptown energy
everyday dumsor, when koraa we go make free
tell me something good mr jmd
jmd
[nii]
dema pocket dry
boys dey fit hung saa, then they start dey cry
you biz them too a them go start dey lie
i swear that one de3 boys no dey try
boys no dey try
[hook]
[py]
whats up babe
your beauty caught me so i want to take you on a date
she told me to buy her a new benz and escalade
i spy my pocket inside but nothing dey
nothing dey
[nii]
we no get nothing say
listen the track better, we dey take play
but we dey hope say we go hit p-ss paedae
so say we get chance go international go feature sway
feature sway
كلمات أغنية عشوائية
- tossers - the ballad of the thoughtful rover كلمات أغنية
- tossers - the crock of gold كلمات أغنية
- tossers - the parting glass كلمات أغنية
- tossers - the crutch كلمات أغنية
- tossers - the squall كلمات أغنية
- tossers - thirty days in the hole كلمات أغنية
- tossers - the valley of the shadow of death كلمات أغنية
- trammps - disco inferno كلمات أغنية
- tossers - young ned of the hill كلمات أغنية
- trammps - hold back the night كلمات أغنية