
moonlight afriqa - love dimension كلمات أغنية
kokoloko momani otokpokose
your body na my first aid care
body wey dey make me want to lose my senses
come along make you jakutukpa make you jack my sense
i dey hot, nato cool myself
e don burst, na to cast and bend it
i reminisce, fine remedy
all of those times you be my medicine
my right energy, my sweet cannabis
when i dey down she goes down on her knees
i reminisce, fine remedy
all of those times you be my medicine
my right energy, my sweet cannabis
when i dey down she goes down on her knees
wetin i go gain if i lose your love
no more there when i need your touch
fire me if i ever wrong
we go dey till thy kingdom come
you deserve all the love i give
none but you wey fit grant my peace
and this time e don dawn on me
without you i no feel complete
i no fit explain wetin i dey feel right now (gladness)
you dey pon my mind (madness)
if you no con dey my side (sadness)
on my side (kindess)
even if them tell me stop i go still wan go (blindness)
kirimato high my soul (highness)
na you i wan give my love
i reminisce, fine remedy
all of those times you be my medicine
my right energy, my sweet cannabis
when i dey down she go down on her knees
i reminisce, fine remedy
all of those times you be my medicine
my right energy, my sweet cannabis
when i dey down she go down on her knees
wetin i go gain if i lose your love
no more there when i need your touch
fire me if i ever wrong
we go dey till thy kingdom come
you deserve all the love i give
none but you wey fit grant my peace
and this time e don dawn on me
without you i no feel complete
كلمات أغنية عشوائية
- big joe turner - i'll never stop loving you كلمات أغنية
- rayyjayy - spear كلمات أغنية
- cabinet - cool river كلمات أغنية
- the arrival note - astronaut كلمات أغنية
- sireece._sa - therapy session 2 كلمات أغنية
- brendan walter - fallen angel كلمات أغنية
- crocodiller - всё включено (all inclusive) كلمات أغنية
- pepê figueiredo - nossa fazenda كلمات أغنية
- simone mendes - sofrimento na resposta كلمات أغنية
- troopa (usa) - guap كلمات أغنية