monaky - solo كلمات أغنية
pepeneda peneda
handle your graph i dey town
body wonderful no doubt
no touch am emi lokan onono
diet whey balance na money k!ll am
give uche bonus for the referral
definitely black sheep for umunna
angeli wey dey follow jaruma
looking for an edge stay for my corner
honey n russian dey la gas gbana dey
to the moon take am international
2am active highly nocturnal tile what ya say, what ya say what’s d 411
i like to create my utopia anything u like dey indulge for my cabana
there’s is nothing under the sun wey dey new
eskimo , and caucasian available
i buy this shoe when dollar never come down
no go whine hope say 4k dey for d camcorder
u dey finish work collect mountain dew
i see wetin u dey do continue
e suppose dey jama till afternoon
what’s d hullabaloo
onome nothing is impossible
tranquility don cover all d shekens
no reason am everybody here seke
me i come to denge pose
solo many years ago
iyemwen district cold
no dey give me headache
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby my fese jo
ahh baby o
run am transfer
for my jersey na number 9
no be coma
no be koni koni
i dey on vibes
anytime i need am
e dey for on demand
i gats to be d man
man gats to be leader
call me when you need deliverance i go rally
my army plug na one of one he boot na kenzo
funds dey d parcel cos awareness like kpe paso
hmmmmmmm
me i come to denge pose
solo many years ago
iyemwen district cold
no dey give me headache
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby mi fese jo
baby mi baby my fese jo
ahh baby o
كلمات أغنية عشوائية
- thanatoschizo - reminder كلمات أغنية
- thanatoschizo - patheon كلمات أغنية
- thanatoschizo - of lunar water... كلمات أغنية
- thanatoschizo - nausea كلمات أغنية
- thanatoschizo - nightmares within كلمات أغنية
- thanatoschizo - insomnious night lift كلمات أغنية
- thanatoschizo - dance of the tender leaves كلمات أغنية
- thanatoschizo - a promenade portrait كلمات أغنية
- thanatoschizo - a day كلمات أغنية
- de poemas - mijn houten hart كلمات أغنية