
monaky - sabi boi كلمات أغنية
[verse 1]
i no be holigan, hm
that jal_b__ no fit be my only gown
e kpo
na just small dirty character, eh
things don play for back pass jamie carragher
life ought to be like wake keeping
eye wey don cry suppose flex
if who spray money collect refreshment
nothing suppose to cause quarrel
if my countenance is looking weird
i never fit to use gillette
too fast my energy kinetic (too fast my energy kinetic)
[chorus]
sabi boi no dey show off
shey who chop gb_ola dey throw up
first test my product
attested comе on
show love, sh0m_
first test my product
[post_chorus]
(which kind food we don cook o
ogbolo soup еh
which kind food we don cook o)
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
[verse 2]
i dey like burst my speaker lay back dey gazor
if e really worth am i go show
no be all waka i go pattern cover shoe
but if i get your time i dey available
nneka you be like trouble maker
but i go chest am, hm
[chorus]
my sabi boi no dey show off
shey who chop gb_ola dey throw up
first test my product
attested come on
show love, sh0m_
first test my product
[post_chorus]
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
[outro]
i dey like burst my speaker lay back dey gazor
but if i get your time i dey available
كلمات أغنية عشوائية
- tiny moving parts - de la exsorta كلمات أغنية
- john wilkin - apartment twenty-one كلمات أغنية
- khontkar & sansar salvo - e yaani hani freestyle كلمات أغنية
- kiloa - свежий сок (fresh juice) كلمات أغنية
- joans (singer) - stay with me - french edition كلمات أغنية
- leyland james kirby - lonely pig in a christmas shop كلمات أغنية
- luis de lille - el día del destino (unmei no hi ~tamashii tai tamashii~) كلمات أغنية
- allkill1t - flex on lames كلمات أغنية
- dimitris mpasis - τώρα μένω μόνος (tora meno monos) كلمات أغنية
- butenkko - красный хазарин (red khazarian) كلمات أغنية