
monaky - insoluble كلمات أغنية
[intro]
ooh, water
e no get enemy, ah
[hook]
i no dey use my peace play with n0body
e dey be like joke ’til i nod one person
wetin no funny no fit become [?]
me and you [?]
[pre_chorus]
no go think say you be water
only him no get enemy, only him dey with everybody
no go think say you be water
n0body fit replace water
you fit please everybody
no go think say you be water, water
[chorus]
if you like [?]
oga ball, oji kokoko
me, i do my best then i polongo
if you gеt money, iji kololo
if you like fight like spartacus
you go diе but life go move on
me i do by best then i pologo
if you get money (iji kololo)
[hook]
i no dey use my peace play with n0body
e dey be like joke ’til i nod one person
wetin no funny no fit become [?]
me and you [?]
[verse: rhedi]
they wonder how i take dey go
how i [?] plenty plate ogbono
me and you [?] no go cause see finish o
carry my [?] smoke am finish
[?]
i no go fit please everybody
i no go fit do pass my ability
i no come to replace water, omi kololo
[pre_chorus]
n0body fit replace water
you fit please everybody
no go think say you be water, water
[chorus]
if you like [?]
oga ball, oji kokoko
me, i do my best then i polongo
if you get money, iji kololo
if you like fight like spartacus
you go die but life go move on
me i do by best then i pologo
if you get money (iji kololo)
[outro]
[?]
كلمات أغنية عشوائية
- two thousand yards - испытывай чувства كلمات أغنية
- johnny hallyday - qu'est-ce qu'elle fait ? كلمات أغنية
- pərviz qasımov - yaşayıram el üçün كلمات أغنية
- n3o / neo - flo-3 كلمات أغنية
- особов (osobov) - хулсы (hooligans) كلمات أغنية
- fourteendays - fraud كلمات أغنية
- expatriates - infaux wars كلمات أغنية
- idok035 - daijirō كلمات أغنية
- белый (igor beliy) - девочка (girl) كلمات أغنية
- casadilego - oceano di cose perse كلمات أغنية