kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

molly_vibez - vibrate lyrics

Loading...

ayo o ayo
ayo o ayo
ijo sese bere ni o ayo o
molly baby
go low low low low low(go low low low)
go low low low low low(go low low low)
you dey burst my bololo (go low low low)
if you go if you go low low low (go low low low)
go low low low low (go low low low)
go low low low low low (go low low low)
baby go low low low (baby go low low low)
oya go low low low low (oya go low low low)
oya whine low low low (whine low low low)
burst my bololo (burst my bololo)
if you go low low (if you go low low low)
i wanna rock you i wanna
i wanna rock you on you body i wanna
let’s get so high let’s go so crazy
lets get so high let’s go so crazy
me i know say i go get money
no mean say wen e no plenty o
i go still ginger baby
as i knack m, knack m
make you ginger as i dey give you lamba
cool mi cool ya temper
pass me the ganja dem start to dey wonder
wetin e don dey do e don dey too gawu
god no go shame him own
start to dey vibrate(start to dey vibrate)
start to dеy vibrate (start to dey vibrate)
start to dеy vibrate (make you dey vibrate)
make you dey vibrate (make you dey vibrate)
gimme your vibration (gimme your vibration)
start to dey vibrate (start to dey vibrate)
come make you come make you vibrate
come make you vibrate
start make start to dey vibrate
ma mujo na mujo
for your matter spend plenty mula
ginger your ginger chidinma ikebetupac
this your body na sugar
fly you go chill for atlanta
any time any day any weather
i go still too dey give you the ginger
as i knack m, knack m
make you ginger as i dey give you lamba
cool mi cool ya temper
pass me the ganja dem start to dey wonder
wetin e don dey do e don dey too gawu
god no go shame him own
start to dey vibrate (start to dey vibrate)
start to dey vibrate (start to dey vibrate)
come make you vibrate
baby come make you vibrate
make you dey vibrate (make you dey vibrate)
start make you vibrate (start to dey vibrate)
start to dey vibrate (start to dey vibrate)
start to dey start to dey vibrate
come make you vibrate
i wanna rock you i wanna
i wanna rock you on you body i wanna
let’s get so high let’s go so crazy
lets get so high let’s go so crazy
me i know say i go get money
no mean say wen e no plenty o
i go still ginger baby
whine it up shake your nyash
whine that booty to the vibes
molly vibez
whine your waist aaaaaahh
do me your vibration
start to dey start to dey vibrate
start to dey vibrate
come make you come make you vibrate
come make you vibrate
your body dey make me dey vibrate
start to dey start to dey vibrate
start to dey vibrate

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...