
mohbad - father abraham كلمات أغنية
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
asset dey worry some
come down
this life no balance again
come down
[post_chorus]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
[verse]
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumiiro ni mon pa ye ye
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumi
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
government dey show us pepper
ebi ti so wa de le se
graduate dey sell pepper
landlord fi ile ta tete
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
wa wo owu aaye su wa da
ironu so wa da oloja
emi olorun sokale
come down
[outro]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
كلمات أغنية عشوائية
- marcus gad meets tamal - enter a space كلمات أغنية
- shandelle - apology كلمات أغنية
- lady antebellum - worship what i hate كلمات أغنية
- skyme - полный бак (full tank) كلمات أغنية
- zo2 (rock) - hopelessly gone كلمات أغنية
- sharky mc - cos'hai da dire كلمات أغنية
- raz st. laurent - all in كلمات أغنية
- zuhair - for you كلمات أغنية
- jennifer hudson - (you make me feel like a) natural woman كلمات أغنية
- eyez - drinks on me كلمات أغنية