
mofizzay - peace of mind كلمات أغنية
fiz
indigo
(uuuh uuh)
peace of mind na wetin i dey find
mix my liquor with juice and lime
if you no dey talk kudi you dey waste my time
man on duty i’m on my grind
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n_gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n_gga dey find
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
chukwu ebuka obuke
avoid the fiasco lupe
you only live once better shupe
shuperu shuperu shupe
oute monami oute
like this or that what do you say
why you wanna enter my duvet
decale mama coupe
give me manna o
make i take dey gallant o
make i lowkey osama o
cos these people dey para o
raise my banner o
to the people wey matter o
as folake want to pana
otipe moti dagbana o
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n_gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n_gga dey find
peace of mind na wetin i dey find
كلمات أغنية عشوائية
- hellion - up from the depths كلمات أغنية
- thanro j - ahora estoy bien كلمات أغنية
- m4rkim - vazio insano كلمات أغنية
- king royal - the simple things كلمات أغنية
- hiro - fais ça bien كلمات أغنية
- adrian quesada & trish toledo - hoy que llueve كلمات أغنية
- derrick milano & lola brooke - we listen we don't judge كلمات أغنية
- insomtripple - нефор с кузнечиков ( alt kid from kuznechiki ) كلمات أغنية
- chini.png - pide un deseo ✩ كلمات أغنية
- max cruise - unfair love كلمات أغنية