
moelogo - who talk كلمات أغنية
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post_chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o, well
in my vibe
no deny i decide i love my life
f_ck with me, you go see
don’t f_ck with me, you might get zеro chances
live your life my dеar
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post_chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o
in my vibe
no deny i decide i love my life
f_ck with me, you go see
don’t f_ck with me, you might get zero chances
كلمات أغنية عشوائية
- hillsong united - tu amor no se rinde كلمات أغنية
- goldfrapp - laurel كلمات أغنية
- goldfrapp - stranger كلمات أغنية
- over the rhine - oh yeah by the way كلمات أغنية
- priyanka chopra - erase كلمات أغنية
- feat richie havens assembly of dust - all that i am now (feat. richie havens) - assembly of dust كلمات أغنية
- ash - mind control كلمات أغنية
- blahzay blahzay - intro كلمات أغنية
- broadcast - misc كلمات أغنية
- ash - change your name كلمات أغنية