kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

moblaqboi - idme lyrics

Loading...

[intro]
oo yaya yah yah
cal me moblaqboi oyee
omo iyami oma gba idme
ti’owo yen bati de
ama jaye lo ni, lyricalking
kosi werey

[verse 1]
as i start today astagafirullah
many thing i’ve done in the past
many sins i don bury for the past
baba guide me as i move on
cause i no fit run fast
na why i dey work hard
baba hope say gan i go prosper
i’ve been running from the sapa
[pre_chorus]
baba na the same boy
na the same boy
i dey work, dey pray, dey bomb
baba na the same boy
i don bomb for months
omo i no cashout
everday i dey work hard
baba na the same job
na the same job, na the same run
[chorus]
baba jo give me idme
make the boys dеm envy me
fun mi l’owo
wey go givе me enemies
everyday me i dey bomb
you can never see me dey dull
my mates dem dey buy the porsche
i dey for corner dey watch
baba jo give me idme
make the boys dem envy me
fun mi l’owo
wey go give me enemies
everyday me i dey bomb
you can never see me dey dull
my mates dem dey buy the porsche
i dey for corner dey watch

[pre_chorus]
baba na the same boy
na the same boy
i dey work, dey pray, dey bomb
baba na the same boy
i don bomb for months
omo i no cashout
everday i dey work hard
baba na the same job
na the same job, na the same run
[verse 2]
shey you want know my story
ask them the ogee
n____ from the trench
n_gga like dem molly
dem my ogee
n___ wey dem know me
back then i been dey work to dey chop
now i don turn to da boss
emi gan gan l’omo ton so
so fun won ko ma gbo

[refrain]
as i start today astagafirullah
many thing i’ve done in the past
many sins i don bury for the past
baba guide me as i move on
cause i no fit run fast
na why i dey work hard
baba hope say gan i go prosper
i’ve been running from the sapa

[pre_chorus]
baba na the same boy
na the same boy
i dey work, dey pray, dey bomb
baba na the same boy
i don bomb for months
omo i no cashout
everday i dey work hard
baba na the same job
na the same job, na the same run
[chorus]
baba jo give me idme
make the boys dem envy me
fun mi l’owo
wey go give me enemies
everyday me i dey bomb
you can never see me dey dull
my mates dem dey buy the porsche
i dey for corner dey watch
baba jo give me idme

[outro]
i have to run, omo’olog
ti owo yen bati de
ama jaye lo ni
to ba gba 100, oma gba 150
oma gba 1million
baba jo give me idme

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...