
moblaqboi - beamer كلمات أغنية
[intro]
hustle harder make we pull in beamer
we go ball there for karika
(oh my it’s expat) call me moblaqboi oh_yeah
oh_yeah, my blessing no fit commot
me i dey for your doormat, oh_yeah
[verse]
me i just wake up in the morning
pass me cana make i yarn you something
ìlè aye yi e no funny
hustle everyday make i fit go foreign
this music na my calling
steady i dey chase up for this journey
many n_gga say my life e funny
anyhow e be i go go foreign
[pre_chorus]
me i dey for your doormat
see my blessing no fit comot
olorun jo ko ba mi soro
make my blessings full for doormat
make i travel to the london, lati naija di london
every day by day we go ball on uhh
mummy say my son make i ride on uhh
[chorus]
oh my n_gga, hustle harder make we pull in beamer
we go fly out without visa
we go ball there for karika
oh_ohh alubarika
i go flex out with my n_gga
very soon we pull up in da beamer
all of us we go fly with visa
oh my n_gga ah_ahh
[verse]
hustle everyday, hustle everyday
money na him be the thing wey we steady chase
i gas hustle everyday make i elevate
make i grind all days, grind for my better days
if i no work who go put food for my table?
n0body go dey for me
so i gas to hustle all day, omo’iyami steady omo
i steady chasing money
ti hustle ba ti leh i go call on jah
sometimes i go call on to mummy
mummy jo gb’adura, make your your son for better
make i pull up in my beamer, my beamer
oh my beamer, we go flex out without visa
we go flex life for karika, oh karika
[bridge]
oh my n_gga, hustle harder make we pull in beamer
we go fly out without visa
we go ball there for karika
oh_ohh alubarika
i go flex out with my n_gga
very soon we pull up in da beamer
all of us we go fly with visa
oh my n_gga ah_ahh
[outro]
alubarika, hustle harder make we pull in beamer (alubarika)
we go fly out without visa (alubarika)
we go ball there for karika
oh_oh alubarika
i go flex out with my n_gga (with my n_gga)
very soon pull up in a beamer
all of us we go fly with visa
oh my n_gga ah_ahh
كلمات أغنية عشوائية
- samad savage - shake away the feeling كلمات أغنية
- srichi - nem كلمات أغنية
- between bodies - mordrake كلمات أغنية
- josh abbott band - dead skunk كلمات أغنية
- larkin poe - bad spell كلمات أغنية
- lkbx - everyday (каждый день) كلمات أغنية
- ian jake robleza - montauk كلمات أغنية
- hannibal skullfuck - rabbit كلمات أغنية
- =love (jpn) - 知らんけど (shiran kedo) كلمات أغنية
- r.e.m. - orange crush - live in chicago / 1995 كلمات أغنية