
mo neachi - oh lololo كلمات أغنية
Loading...
verse 1
baby come tell me for real
for real oh baby come tell me
dem no go sleep for my city
until we settle for this thing
this drama go long like serie
i do take one shot of whiskey
help me call referee for this film
i wan shout for person pikin
look into my eyes and see water
my face e rain e wash am
policing my heart but u cut am
now anything i find i dey crush am
everyone asking me what happen
only you accounting for what happen
i can’t look no one the same cos of you my lo
chorus
oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo
كلمات أغنية عشوائية
- presco lucci - rydin' clean كلمات أغنية
- laylow - oto كلمات أغنية
- pizza boy. - bad sunday. كلمات أغنية
- tensnake - coma cat - radio edit كلمات أغنية
- johnthegee - trail blazer كلمات أغنية
- biic - litty freestyle (first day out) كلمات أغنية
- kurtoazija - gledaj svoja posla كلمات أغنية
- el nega - b-boys parade كلمات أغنية
- momus - the hate horse كلمات أغنية
- ronya - work harder كلمات أغنية