mo kogun - different كلمات الأغنية
oh no no no ooooo
this thing is for life
oh my babe
with my pen and my paper
life is a later
i pull up on my chedah
oh my babe
elegan ko le yawa
sinmi dele
ta ba dele ka wo ‘yara
i love the smile and gaze
wey i dey see for your face
e fit to make me i craze
me no fit lose my sense
this one na mental case
when you dey bend your waist
oh girl i like yah taste
when you dey come my place
i’ve seen bom bom a differеnt size
different lips tеll different lies
different times girl you do me nice
i love you girl this love no go dieee aaayye
hold my hands make we fly away
you’re the one my desire
your body bad jawon laya ee
eja osan my turaya oo
se mi bi ti jay z and beyoncé
if you’ll be shade i’ll be okoya
let me banky you like adesua
cos you dey sweet me pass sugar
oh my baby number one
all other ones dem ma run
say o jawon laya gan
duro na ni bo lon lo
after you don lead me on
biko enter the place make we dey carry on
oh my bebe
elegan ko le yawa
sinmi dele
ta ba dele ka wo ‘yara
i love the smile and gaze
wey i dey see for your face
e fit to make me i craze
me no fit lose my sense
this one na mental case
when you dey bend your waist
oh girl i like yah taste
when you dey come my place
i’ve seen bom bom a different size
different lips tell different lies
different times girl you do me nice
i love you girl this love no go dieee aaayye
hold my hands make we fly away
you’re the one my desire
your body bad jawon laya ee
eja osan my turaya oo
se mi bi ti jay z and beyoncé
if you’ll be shade i’ll be okoya
let me banky you like adesua
cos you dey sweet me pass sugar
oh my baby number one
all other ones demma run
say o jawon laya gan
duro na ni bo lon lo
after you don lead me on
biko enter the place make we dey carry on
tan ta ti ra di da do di da do di da
tan ta ti ra da di da do di da
enter the place with a slow digger
oh my baby dance she a show k!ller
when for baby like a soul healer
save my soul like a goalkeeper
wine for me baby like a show k!ller
tan ta ti ra di da di do di da
كلمات أغنية عشوائية
- post office winter - your local slaughterhouse كلمات الأغنية
- fuky - level up كلمات الأغنية
- yener çevik - sarı kız كلمات الأغنية
- pauvre biche - paradigme (intro) كلمات الأغنية
- 白鲨jaws (bai sha jaws) - 学不会 (failed to learn) كلمات الأغنية
- ypa disian - she got it كلمات الأغنية
- sam collie - no strings attached كلمات الأغنية
- leif bent - hating you كلمات الأغنية
- freeгад (freegad) - наследие (legacy) كلمات الأغنية
- whoisode - ray glasses كلمات الأغنية