miyaki - purpose كلمات أغنية
[intro]
hey siri i dey think too much right now
shey you go fit call god for me ( calling god almighty)
[chorus]
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going

wherе we are going wherе we are going
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going
[verse]
train no dey stop hm me a for chase it
pain no dey stop hm me a for embrace it
wetin dey sup hm no time wasting
you see the trouble wey we facing
girliiiiiee
see the things wey we go through oh my darling
the things wey we do for the money
we living through regardlessly
medawase
[chorus]
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
[verse]
peace and love to the elderly
automatically manually
things we doing annually
praying for so many mentally ooh n0body specially
don’t wish h_ll on me don’t ring your bell on me
you see the liability agility and the ability
you see the tranquility durability and the negativity
so many diversities insecurities
oh lord come sugar my tea
[chorus]
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going
lord give me purpose make i know where me i’m going
where we are going where we are going (going)
[outro]
hmmm hmmm hmm
it’s now or never hmmm
it’s now or never miyaki coming forever
shush
كلمات أغنية عشوائية
- pray for locust - let them bleed كلمات أغنية
- place of skulls - timeless hearts كلمات أغنية
- phoenix rising - my love still remains كلمات أغنية
- pray for locust - jane doe كلمات أغنية
- e 40 - clown wit it كلمات أغنية
- usher - lovers & friends كلمات أغنية
- barbie - constant as the stars above كلمات أغنية
- jaci velasquez - when you hold me كلمات أغنية
- john c reilly - weeping on the inside كلمات أغنية
- vicious crusade - vicious circle كلمات أغنية