
miramax ijezie - somebody كلمات أغنية
my life don better
because i get big baba
you know say, he no dey ask for cash
before he turn my life around
i get somebody, wey get somebody
i get somebody oh oh
wey get somebody
wey no propose to n0body right before he go make somebody
right now i gat jolly and he work for me he go work for you yeah
oh i get somebody, somebody, somebody
i get somebody, somebody o, somebody
he blеss my water and give me brеad and b_tter
the things he do for me n0body fit change am
every night am day na him dey by my side yeah
some talk for their discussion
say i no fit get connection
say i never do the link up
and i no fit get promotion
but baba god dey, baba god dey
baba god dey the mission
so relax and see, relax and see
relax and see the action
i get somebody, wey get somebody
i get somebody oh oh
wey get somebody
wey no propose to n0body right before he go make somebody
right now i gat jolly and he work for me he go work for you yeah
oh i get somebody, somebody, somebody
i get somebody, somebody o, somebody
abi oluwa lo’n seyi o
abi oluwa lo’n seyi o
abi oluwa lo’n seyi o
lo’n se, ise yi funmi
abi oluwa lo’n seyi o
abi oluwa lo’n seyi o
abi oluwa lo’n seyi o
lo’n se, ise yi funmi
yeah, yeah, somebody
my baba god na somebody
كلمات أغنية عشوائية
- gogo13 - curly locks كلمات أغنية
- bo$barr & ocho savage - 100 shots كلمات أغنية
- smokepurpp & murda beatz - pray كلمات أغنية
- valee - unique كلمات أغنية
- christ0pher - rockstar كلمات أغنية
- jeremy zucker - all the kids are depressed كلمات أغنية
- jason reeves - ever since you left كلمات أغنية
- frozen ghost - so strange كلمات أغنية
- robin schulz & david guetta & cheat codes - shed a light (mosimann remix) كلمات أغنية
- planlos - etiketten كلمات أغنية