
minz, jeriq & 255 - i2sabi كلمات أغنية
[intro: minz]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem, that’s my problem
sa_, sa_, sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem
[verse 1: minz]
since ‘five, i dey vibe
when dem born me, i no cry
i just said, “gimme me bread, mixed with money”, we’ll be fine
make i dey cheesed up, i dey guide
i know oluwa go provide
bad b_tches for my poolside
i pour sumn’ for the people wey don kpai
[pre_chorus: minz]
i no fit live forever (yeah), so me, i don surrender (ayy_ayy)
i buy my b_tch whatever (yeah), na she be cinderella (on god)
ferrari, bentayga, and new balenciaga, she must get am
i dey pet am, i dey pet am, i dey pet am, i carry, pet am, i_
[chorus: minz & jeriq]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem (ogbe)
oversabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem, that’s my problem
[verse 2: jeriq & minz]
oversabi na my p’ (ehn), i dey with my g’
we plannin’ on getting the cheese
no slogodo for this party
bro my [?]
all seat available for [?]
wetin dey sup, you wan dey whine me?
na follow god, we dey body
ah, oshey, unbelievers must obey
two bad bs for my loca’
we dey win dem home and away (na wa)
ah, oshey, obo, omo see gobe (come and see)
crazy o, blame it on my trade (we outside)
rich forever like ross, eh
[pre_chorus: minz]
i no fit live forever (yeah), so me, i don surrender (ayy_ayy)
i buy my b_tch whatever (on god), na she be cinderella (ayy_ayy)
ferrari, bentayga (oh), and new balenciaga (ayy_ayy), she must get am
i dey pet am, i dey pet am, i dey pet am, i carry, pet am, i_
[chorus: minz]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
pro_, pro_, problem, that’s my problem
[post_chorus]
[requires portoguese translators]
[outro: minz]
sh_t, yeah, your favourite artist’s favourite artist
too f_ckin’ good, too f_ckin’ goat_ed
all your favourites know this, minz reloaded
run it, promote it, man, f_ck that sh_t
كلمات أغنية عشوائية
- witchery - dry bones كلمات أغنية
- benzi - red rover كلمات أغنية
- sander van doorn - i dream كلمات أغنية
- pink dreamz - this is 4 my crew كلمات أغنية
- juli soste - como kobe كلمات أغنية
- mamy - nego negô 2.0 كلمات أغنية
- flee jay - fleegod كلمات أغنية
- river sam - it's a beautiful day كلمات أغنية
- the steeldrivers - day before temptation كلمات أغنية
- don toliver - lemonade كلمات أغنية