
mimsrozay - erima كلمات أغنية
mimsrozay eh eh eh
erima make man craze
babyyyyy
erima make man maga
another oneeee
omo yesterday e still dey
be like sey na today
my number one lover african sugar
baby you be dream k!ller
gbeeees
girl the things you do to me
e still dey make man craze
and i no go let those
kind of things to replay
erima make me cry
erima make me maga
erima make me cry
erima make me scatter
baby nice baby fine
but baby was a k!ller
my number one lover
african sugar
baby you be dream k!ller
shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh
erima loose big thing
because of small small something
erima see money erima come soji
erima turn to nothing
bbay no be everything wey glitter
i say be gold
so now when e don clear
so tell me where you go go
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
erima see money erima come soji
erima turn to nothing
erima see money erima come soji
erima turn to nothing
shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
erima see money erima come soji
erima turn to nothing
erima see money erima come soji
erima turn to nothing
shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- coldhearted bang - cadence and melodies كلمات أغنية
- makeda iroqouis - after party كلمات أغنية
- la bella época - libera tu expresión كلمات أغنية
- 703 zach - undercover كلمات أغنية
- nosta - tutsak كلمات أغنية
- impossiter - easy كلمات أغنية
- miriel - shattered كلمات أغنية
- est gee - henry كلمات أغنية
- paul brady - something to change كلمات أغنية
- twenty knives - square brain كلمات أغنية