
milkesh - suddenly كلمات أغنية
daddy mi o bolanle
momi mi o bolanle
mi o bolanle
amon mo fe kowodele
see me on my grind today
omo ko ma se holiday
mon ma de ibi ti ma de
mon ma ko orin pelu baba emmade e e e
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
say you they whyne me ni
i believe in god, almighty god
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don′t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
everyone go no one to help me
after that many many shenkin
i they on my own tori temi ye mi
bi mon shey pa owo ye ajeh kole ye won
suddenly no enemies
all of my gan dey smoke canabeat
drop the beat i don′t want sh_t
pass the loud, f_ck that sh_t
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine
surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
shey you they whyne me ni (shey you dey whyne me ni)
i believe in god, almighty god
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
i no go put my matter for their cases
many many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
them don′t know me i won blow
i get hope i they use scope
say nah grace abi, you they use soap
that way wey i pass them won know
them don′t know me i won blow
i get hope i dey use scope
say nah grace abi, you they use soap
that way wey i pass them won know
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine
surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
shey you they whyne me ni
i believe in god, almighty god
كلمات أغنية عشوائية
- alan - block كلمات أغنية
- żabson - pierwszy track كلمات أغنية
- magnum (band) - dance of the black tattoo (live) كلمات أغنية
- haru - crazy about you كلمات أغنية
- diego money - what u want كلمات أغنية
- smuzy & cold lamp - космос (space) كلمات أغنية
- tommy jayden & artelax - time كلمات أغنية
- rené van kooten - i don’t know how to love him كلمات أغنية
- raldie young - october 23rd كلمات أغنية
- 011combo - mam'ghobozi كلمات أغنية