mightyleesky - testimony كلمات الأغنية
ahh eh eh eh eh ah
oh ah olluwa mighty ahn ahn ahn ahn ahn
oh oh boy jago ooh
to be a star, omo e no easy oh ah ahn
i pray make i wining ah ah ahn ahn
ki iya dimeji be happy ee ah ah
make mi money plenty ahn ahn ahn ahn
oh ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
ah ahn ahn ahn ahn
oh oh
son of mercy
everyday i keep on rocking
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ah
son of mercy
everyday i keep on rocking ah
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt
ah ah
mighty ah mighty ah
mighty omo ologo wey dey hot ah
mighty ah ah ah
mighty ah ah
mighty omo ologo wey dey hot ahn
mighty ahn ahn
all fingers are not equal oh
i don’t wanna die poor oh oh
i put everything on god o
tori boys on god o
i go blow oh
when it’s time dem go no
amma very soon
when it’s time we go hot very soon ahn ahn
ain’t panic ooo
coz my n_gga dey for me oo
malo per mighty , if no be money oo
i gat feelings for all this money o
ahn ahnnn ahn oh ahn ahn ahn
son of mercy
everyday i keep on rocking
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ah
son of mercy
everyday i keep on rocking ah
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ahn ahn
mighty ah mighty ah
mighty omo ologo wey dey hot ah
mighty ah ah ah
mighty ah ah
mighty omo ologo wey dey hot ahn
mighty ahn ahn
to be a star, omo e no easy oh ah ahn
i pray make i wining ah ah ahn ahn
ki iya dimeji be happy ee ah ah
make mi money plenty ahn ahn ahn ahn
ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
ah ahn ahn ahn ahn
ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
malo per mighty , if no be money oo
i gat feelings for all this money o
ahn ahnnn ahn oh ahn ahn ahn
spanky on the mixing now
you know the real thing now
there is no defeating
akimboskits is the wining team ahn ahn ahn ahn ahn
كلمات أغنية عشوائية
- new dreams ltd. - slave كلمات الأغنية
- k.a.a.n. - sweet lulaby كلمات الأغنية
- lil sophy - beautiful كلمات الأغنية
- mia stegner - drifting كلمات الأغنية
- u2 - new york (live from the fleet center, boston, ma, usa / 2001) كلمات الأغنية
- azide x j swey - stalker كلمات الأغنية
- vantana row - gamora, i adore ya كلمات الأغنية
- henry elias - friend won كلمات الأغنية
- purple fam - prpl-19 كلمات الأغنية
- onlap - still alive (nightcore) كلمات الأغنية